AWA

Lonely At The Top

Track byAsake

502
4
  • 2023.06.15
  • 2:37
AWAで聴く

歌詞

It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely) Money on my mind (Money, money, money) Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi) Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me) Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn te ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) They life na one no get anothеr one I go take am do wetin I lovе Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger Just carry girl baby no time Bad boy me I dey fine And at the same time me I dey high Mo duro tan, mo stand out calm down You go dey fine like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ lọ pọ, pọ Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere d'ele Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f’aye Ye, ye Ọ́lọ-lọlade maa n gb’ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money me I want (Me I want) No dey wetin people dey talk (People dey talk) Wọn te ge Aṣakẹ l'eti lọ (L’eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger

14曲 | 2023

このアルバムの収録曲

このページをシェア

Asakeの人気曲

Asakeのアルバム

15曲2024年
1曲2024年
14曲2023年
1曲2023年
1曲2023年
1曲2022年

この曲を含むプレイリスト

Asake
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし