AWA

Plenty Loving

Track byWizKid

76
0
  • 2022.11.11
  • 2:51
AWAで聴く

歌詞

Same, and you know say Big Wiz I know, same E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I find you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetn me and you go chop I wan find you 'Cause I go love you jeję And I go give you make you sempe oh Hey, I go love you baby, sempe oh I'm all loving all on your touch, I wan pępę oh Shebi'wo ni mo fę fę oh Man no go use your love no gree tętę oh But you know sisi nęnę oh Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving Girl, nobody whine pass you And the things you dey do with your waist Girl e pass me than you (Yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving oh Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Whine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Whine your body, mogbe

このページをシェア

WizKidの人気曲

WizKid
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし