Mutumina Wetin dey prah? Wetin dey sup oh, I want to yarn You too dey prah, you too dey form Shey make I chop oh, before e sha No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry, yah I apologize Say I do anything for your back, baby When I no dey mad I go sharpaly go and come back, ehn ehn No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls dey call my name I go gbe body oh Ah ah No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry, yah Wetin I dey find for fatima Wey my shima no get? Wetin I dey find for amaka Wey my shima no get? No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls dey call my name I go gbe body oh Ah ah No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you I'm sorry, yah